[INTRO — 8 BARS, INSTRUMENTAL ONLY]
[Saxophone, flute, talking drum, shekere and strings. No voice.]
[CHORUS — POWERFUL, SAME LEAD VOICE]
Stop talking about how I live my life,
Ṣé èmi ló mọ? Bí mo ṣe ń ṣe ayé mi?
Na me and God get business,
Ẹ jọ̀ ọ́, ẹ fi mí sí lẹ̀, ọ rọ mí o ye Ọlọrun mí!
Stop talking about how I live my life,
Ṣé èmi ló mọ? Bí mo ṣe ń ṣe ayé mi?
Na me and God get business,
Ẹ jọ̀ ọ́, ẹ fi mí sí lẹ̀, ọ rọ mí ye Ọlọrun mí!
[VERSE 1 — LOW, SOULFUL AND EMOTIONAL]
Everything I do with my life,
Na me and God understand.
Every pain wey I bear for inside,
Every tear wey I hide from the world.
Every deep secret wey I keep for chest,
When I dey laugh, I dey fight my test.
Everything you dey see for my body,
Na only God's grace dey carry me.
[CHORUS — FULL INSTRUMENTS, OWN VOICE DOUBLED]
Stop talking about how I live my life,
Ṣé èmi ló mọ? Bí mo ṣe ń ṣe ayé mi?
Na me and God get business,
Ẹ jọ̀ ọ́, ẹ fi mí sí lẹ̀, ọ rọ mí o ye Ọlọrun mí!
[VERSE 2 — STRONGER PERCUSSION AND LEAD GUITAR]
You see me for road, you think say life sweet,
You no know how many nights I no fit sleep.
I dey smile for outside, but my soul dey cry,
Na only God know the tears wey I hide.
Dem dey judge my waka, dem no know my journey,
Dem no know the fire wey turn me to testimony.
Orí mi ló ń gbé mi, I dey face my front,
Mo fi gbo gbo ẹ lé Olórun lọ́ wọ́;
He no go let me fall.
[VERSE 3 — YORUBA SOUL, STRINGS SWELL]
Ayé yìí ò rọ rùn, if no be God,
Many people don fall, many don lost.
But I still dey stand, Olúwa by my side,
Ina tí mo la kọ já no fit take my life.
So make you no dey talk, make you no dey cast,
You no know my story, you no know my past.
ọ wọ́ Oluwa ló ń jẹ́ kí n tẹ̀ sí wá jú,
Na God's grace dey carry me through.
[BRIDGE — BASS, PIANO AND STRINGS; EMOTIONAL SOLO]
Make una leave me make I live my life o,
If you no help me, no spoil my life, no spoil my name o.
Ìwọ kọr lo da mi,
My story deep pass wetin your eyes fit see.
Na me and God, na our own business,
Every pain, every scar, God knows, na my witness.
I don put my matter for he hands,
By His grace, I go still stand.
[FINAL CHORUS — FULL INSTRUMENTS, SAME SINGER ONLY]
Stop talking about how I live my life,
Ṣé èmi ló mọ? Bí mo ṣe ń ṣe ayé mi?
Na me and God get business,
Ẹ jọ̀ ọ́, ẹ fi mí sí lẹ̀, ọ rọ mí ye Ọlọrun mi!
Na me and God get business,
Na God dey give me strength he be my witness.
Na me and God get business,
Ẹ jọ̀ ọ́, ẹ fi mí sí lẹ̀, ọ rọ mí ye Ọlọrun mi!
[OUTRO — INSTRUMENTAL FADE]
Saxophone solo, flute, talking drum and Juju guitar. Four bars, fade out. No vocals.
[END — CLEAN PROFESSIONAL STUDIO MASTER]